If my eyes no decieve me And na true be things my ears dey hear Politicians and soldiers make e meeting Our country dem wan repair
Dem dey make like say Dem know o know Say na dem a spoil our country so As dem dey dabaru am dey o Na so my people dey follow o o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa Sorry sorry o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa Sorry sorry o As we [never get decided] Look my friends
Dem no like to hear word Na to dey follow follow follow dem enemies Like zombie dem dey go dey march dey go Dey fight for other people Wey spoil Nigeria so These politicians and soldiers Dem be one and the same No one different [from] the other My people no wan know But with kind of leaders Africa no get hope Africans will suffer We go suffer reach our bone I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o e gba mi o Sorry sorry o I sorry sorry o i sorry for Nigeria I sorry sorry o i sorry for Africa I sorry sorry o e gba mi o 点击下载LRC歌词
Femi Kuti-Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)LRC歌词
[ti:Sorry Sorry] [ar:Femi Kuti] [al:Best of Femi Kuti] [by:] [offset:0] [00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti [00:01.96] [02:16.03]If my eyes no decieve me [02:20.36]And na true be things my ears dey hear [02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting [02:29.80]Our country dem wan repair [02:31.50] [02:34.61]Dem dey make like say [02:36.99]Dem know o know [02:39.54]Say na dem a spoil our country so [02:44.22]As dem dey dabaru am dey o [02:48.98]Na so my people dey follow o o [02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:03.60]Sorry sorry o [03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:13.34]Sorry sorry o [03:15.52]As we [never get decided] [03:17.76]Look my friends [03:22.29] [03:23.48]Dem no like to hear word [03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies [03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go [03:37.47]Dey fight for other people [03:39.71]Wey spoil Nigeria so [03:42.36]These politicians and soldiers [03:44.68]Dem be one and the same [03:47.02]No one different [from] the other [03:49.70]My people no wan know [03:51.71]But with kind of leaders [03:54.21]Africa no get hope [03:56.67]Africans will suffer [03:57.54]We go suffer reach our bone [03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o [04:03.26]Sorry sorry o [04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa [04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o
上一首: Houngbati(非洲部落最原始的音乐) 下一首: 我爱的姑娘要出嫁了(小提琴版)